Fact You Need To Know About Arsenal And All- Joke........(-_-)
*If 2face advertise contraceptives, no buy am, na fake.
*If Akala sells bleaching cream, abeg rush am, na Original.
*If Dame Jonathan dey teach English Language, abeg comot your child from that school, it is highly dangerous.
*If Arsenal see an open net chance, don't panic bcos na Van Persie.
*If armed robbers visit Emirate Stadium, they won't go to the trophy room becoz no recent trophies.
* If na Man Utd Vs Chelsea na serious march be that
*If Jonathan make any threat, check well, na subsidy.
*If Boko Haram threatens, bros take cover, life no get season 2.
*If timaya advertise school, no carry ur pikin go there or else na correct Aba pidgin go full him skull.
*If dangote give una jewelry, abeg rush am oh, na confirm gold but if he cum giv garri, abeg no take am, na cement.
*If u c mourinho so depressed, don't bother to ask am, na barca caused all him fear.
*If u hear election tribunal, na ACN, against PDP.
0 comments:
Post a Comment